MUSIC

AUDIO + LYRICS: Iamtrinityguy Ft. Olw Maro – God Pass Them

December 20, 2023

Iamtrinityguy, a versatile creative force born in Ibadan, Oyo State, Nigeria. Initially embarking on the journey of content creation five years ago, he quickly made a mark as a prolific author and content creator. Now, expanding his horizons, Iamtrinityguy has embraced the world of music, showcasing an exciting evolution in his artistic endeavors.

Stay tuned for the harmonious fusion of creativity from this dynamic individual!
Lyrics: Iamtrinityguy – God Pass Dem Ft. Olw Maro
Shebi them talk say no food for lazy man oh
Na wetin I go chop na him I Dey find oh (na him I Dey find oh)
Enemies they wan make I payn oh
If you never fuck up put your hands in the sky oh
Shebi na my hustle I Dey hustle
I no kill person
Awon bad belle wonfe katun sheshin
Back to sender, Ani back to sender
Shebi na my hustle I Dey hustle
I no kill person
Awon bad belle wonfe katun sheshin
Back to sender, Ani back to sender
Wonti rope aoni wale oh God pass them
Enilo lo tobo lo le shalaye
But na who I wan tell eh
Wonti rope aoni wale oh God pass them
Enilo lo tobo lo le shalaye
But na who I wan tell eh
Wa, I no kill person
But na person Dey help person
Nitori mo ti mu Chelsea
Wonrope wonle fimishesin wa
When I no get raba to my ex canter
Like I smoke ganja wa
Them call me chidika kosi one Naira
Nothing Dey aza wa wa
Omo Ope jelo jelo oje lo oje lo
No looking back oh oh
Omo ope demo demo odemo odemo
No sluggish style….
Shebi na my hustle I Dey hustle
I no kill person
Awon bad belle wonfe katun sheshin
Back to sender, Ani back to sender
Shebi na my hustle I Dey hustle
I no kill person
Awon bad belle wonfe katun sheshin
Back to sender, Ani back to sender
Wonti rope aoni wale oh God pass them
Enilo lo tobo lo le shalaye
But na who I wan tell eh
Wonti rope anoni wale oh God pass them
Enilo lo tobo lo le shalaye
But na who I wan tell eh
Police na your friend
Olopa na your family
Mio mu Hennessy
Edakun efumi ni Heineken
Police na your friend
Olopa na your family
Mio mu Hennessy
Edakun efumi ni Heineken
Shebi na my hustle I Dey hustle
I no kill person
Awon bad belle wonfe katun sheshin
Back to sender, Ani back to sender
Aje on the mix
Kill them all

You Might Also Like

No Comments

Leave a Reply

DMCA.com Protection Status